Wife Leaks Chat Between Her Husband And A Nollywood Actress - Report Minds Wife Leaks Chat Between Her Husband And A Nollywood Actress | Report Minds

Wife Leaks Chat Between Her Husband And A Nollywood Actress

Share This


According to a popular Nigerian blogger, The Phenomenal Girl, the man Mr Chike is a billionaire into oil and gas and has containers that ship in diesel everyday. Almost all the actresses and models wan die put for him matter.

The wife don already dey tired of the marriage sef. You don see how these actresses dey take build house, buy car, go on expensive trips, glam up for the gram just with acting money ba. The hustle is real and legit. Na so dem go dey straff another woman husband dey collect money to fund their expensive lifestyle.

I checked the phone number(I blur am shaa to save am from embarrassment) na the Mimi girl be that, see her account number for there. She's an upcoming actress featured in "My flatmates" as Mimi, Franks(Basketmouth)girlfriend.

Her Instagram handle na #Rekiyatyusuf See the other girl wey be model wey say she no dey give kpomo for free�the man chop finish run.
Naim make some of them no dey fit stay for marriage. Me I don go shaa.���


No comments:

Post a Comment

DISCLAIMER: Comments And Opinions On This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons.

Pages