Kannywood actor Abdulaziz Shuaibu has addreses his marriage to 42 years old Hajiya Bilkisu Zailani .
The movie star told BBC she's his wife and not his sugar mummy.
Abdulaziz who is 30 married Hajiya Bilkisu Zailani who is said to be 42 years.
He revealed that it was love at first sight even though shes 12 years older than him.
"Wetin i go tok be say for me and Hajiya Bilkisu na love happen, if you meet pesin wey you love age no go matter, so i no look say she senior me at all."
Abdulaziz said that Hajiya Bilkisu first approach him after she watched on the most popular TV series for northern Nigeria for dis time 'Kwana Casain'
"After she see me for the TV series, she develop interest and she now approach me and i no see anything wrong for wetin she do."
"I get anoda wife before so Hajiya na my second wife which for Islam e dey allowed to marry up to four wives."
"Most young pipo when dem see older woman na only sugar mummy side dia mind dey go and e dey wrong, any pesin fit find love anywhere."
No comments:
Post a Comment