; “I’m Giving David 24 Hours to Pay My Boy” - Samklef lashes out and again criticizes Davido for an unpaid debt - Report Minds “I’m Giving David 24 Hours to Pay My Boy” - Samklef lashes out and again criticizes Davido for an unpaid debt | Report Minds

“I’m Giving David 24 Hours to Pay My Boy” - Samklef lashes out and again criticizes Davido for an unpaid debt

Share This



Davido has once again come under fire online for allegedly owing Mastermind, a student at Unilag, N1 million since 2020.


Renowned Nigerian music producer Samklef has requested quick action against Davido, accusing him of not paying the bill.

This happened when businessman Abu Salami claimed he owed N218 million for a commercial deal.

Davido was given by Samklef a 24-hour deadline to pay the young guy back. He said that he made an effort to speak with Davido's manager, Asa Asika, about the circumstance but was unsuccessful.

Samklef said, “Abeg anybody wey know Davido, tell am say I give am 24 hours to pay Mastermind the N1 million wey e don dey owe my boy since 2020. Since 2020 e don dey owe Mastermind N1 million and this boy dey suffer.

“I don reach out to Asa (Asika) but I realise say you join confra because you wan dey oppress people, anytime dey call you out, you dey feel say u get upper hand. 24 hours if you no give Mastermind him N1 million, me myself you see this page, we go drag am, I go drag you.”

“You’re supposed to be celebrating your time right now, you know say u just born, you suppose to dey peaceful dey celebrate but you dey everywhere and na you con find my tail.

“We are fighting for justice for the common man, you’re supposed to be a role model to other people but u go dey oppress people because you feel say you dey above the law because you get connections, no worry, dey play.”

No comments:

Post a Comment

DISCLAIMER: Comments And Opinions On This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons.

Pages